Davido – Over Them All + LYRICS


Mp3 Download , Lyrics , MP4 Download , Instrumental & Video Download.

Talented International Award winning singer / songwriter popularly known as Davido comes through with brand new single titled “Over Them All” and is right here for your free and fast download.

ConnectDrip!

make sure to download stream and share with your friends & Family.

Have you been looking for the best platform to download the latest Naija music?

You are in the right place? We have other categories like Latest Entertainment News, Foreign Musics, Lyrics, Movies, and many more.

Listen & Download below:

DOWNLOAD MP3: Davido – Over Them All

Over Them All Lyrics By Davido

Pre-Chorus

Over dem all

If dem wan turn Goliath

I be David for life

Oluwa dey my side

Over dem all

If dem wan turn Goliath

I be David for life

Oluwa dey my side oh

Chorus
Over dem all
Over dem all
Over dem all
Over dem all, all, all
Over dem all
Over dem all
Over dem all
Over dem

Verse 1
I dey sip my Martel
I pin down with my cartel
Number one no forget
If you dey vex make you go kick bucket, Oh no
I no fit fake it oh
I swear to God
Dеm no fit chain me oh
Dem go come bеg for my mercy oh
But dem wan play me like Messi oh (Shekpe!)

Bridge
Dem been dey call my phone
Dem been dey call my own
Their heart be like stone
But I fly over them like drone, oh no

Pre-Chorus
Over dem all
If dem wan turn Goliath
I be David for life
Oluwa dey my side
Over dem all
If dem wan turn Goliath
I be David for life
Oluwa dey my side oh

Chorus
Over dem all
Over dem all
Over dem all
Over dem all, all, all (If dem wan turn-)
Over dem all
Over dem all (Shebi dem wan do gra gra)
Over dem all
Over dem

Verse 2
Too many blessings me I no fit talk
If them dey wait make them see me flop
Them go wait till thy kingdom come
You carry gun, me I carry bomb
We go dey shock dem like high tension
Who know say Uncle Demola go become governor
You know say God dey my back everytime I come through
That’s true
I no fit fake it oh
I swear to God
Dem no fit chain me oh
Dem go come beg for my mercy
But dem wan play me like Messi oh (Shekpe!)

Bridge
Dem been dey call my phone
Dem been dey call my own
Their heart be like stone
But I fly over them like drone, oh no

Outro
If dem wan turn Goliath
I be David for life
Oluwa dey my side
If dem wan turn Goliath
I be David for life
Oluwa dey my side oh

You Might Also Like


Be the first to comment

Leave a Reply